Brani
Artisti
Generi
Copertina del brano No Jonze

No Jonze

2:37afropop, hiplife, afrobeat, afrobeat, sala da ballo, azonto, bongoflava 2025-10-15

Altri brani di Patoranking

  1. DO YANGA
  2. My Eyes
  3. African Soldier
Tutti i brani

Descrizione

Compositori: Patrick Nnaemeka Okorie, Michael Ovi Ikaka, Ivis Chimezi Akuyobi.

Produttore: Dennis Hope Yasso

Tecnico del suono: Phillips Akinwaade

Tecnico del missaggio: Sam Harper

Tecnico del mastering: Graham Lynch

Testo e traduzione

Originale

Yeah so.

No need apologies.

Keep the same energy.

I no dey chill with enemies. If e no concern you just commot body. Hmm.

You know say me I no get issue. If you get money better show.

This kind of gbedu scatter ego. Auto ranking and there's no other me.

Make you no go dey Jones.

Like say you drag e lo-lo.

You dey hear the sample lo-lo.

And your head dey touch e lo-lo.

Make you no go dey Jones.

Like say you drag e lo-lo.

You dey hear the sample lo-lo.

And your head dey touch e lo-lo.

-My money big oga ni gbe. -My money big oga ni gbe.

-Bendam wine and scatter the place. -Dem dey dance and scatter the place.

-My money big oga ni gbe. -My money big oga ni gbe.

-Bendam wine and scatter the place. -Dem dey dance and scatter the place.

Make you no go dey Jones.

Like say you drag e lo-lo. You dey hear the sample lo-lo.

And your head dey touch e lo-lo. Make you no go dey Jones.

Like say you drag e lo-lo.

You dey hear the sample lo-lo.

And your head dey touch e lo-lo.

When I come up it's on high rhythm.

Wey me I cook up inna my kitchen. Sweet body like onion and high minutes.

Eh, eh, eh, eh, eh, eh. Body language telling you to go.

When you hear the gbedu make you dance and kolongo. In all the party we go flex and jogolo. Scatter your ololo.

Make you no go dey Jones.

Like say you drag e lo-lo.

You dey hear the sample lo-lo. And your head dey touch e lo-lo.

Make you no go dey Jones.

Like say you drag e lo-lo.

You dey hear the sample lo-lo. And your head dey touch e lo-lo.

-My money big oga ni gbe. -My money big oga ni gbe.

-Bendam wine and scatter the place. -Dem dey dance and scatter the place.

-My money big oga ni gbe. -My money big oga ni gbe.

-Bendam wine and scatter the place. -Dem dey dance and scatter the place.

Make you no go dey Jones.

Like say you drag e lo-lo. You dey hear the sample lo-lo.

And your head dey touch e lo-lo.

Traduzione italiana

Sì, così.

Non c'è bisogno di scuse.

Mantieni la stessa energia.

Non ho freddo con i nemici. Se non ti preoccupa, commetti semplicemente il corpo. Hmm.

Sai dimmi che non ho problemi. Se ottieni soldi, meglio mostrarlo.

Questo tipo di ego diffuso di Gbedu. Classifica automatica e non c'è nessun altro me.

Non farti andare, caro Jones.

Come dire che trascini e lo-lo.

Hai sentito il campione lo-lo.

E la tua testa si tocca e lo-lo.

Non farti andare, caro Jones.

Come dire che trascini e lo-lo.

Hai sentito il campione lo-lo.

E la tua testa si tocca e lo-lo.

-I miei soldi sono grandi, oga ni gbe. -I miei soldi sono grandi, oga ni gbe.

-Benda vino e spargi il posto. -Danzano e sparpagliano il posto.

-I miei soldi sono grandi, oga ni gbe. -I miei soldi sono grandi, oga ni gbe.

-Benda vino e spargi il posto. -Danzano e sparpagliano il posto.

Non farti andare, caro Jones.

Come dire che trascini e lo-lo. Hai sentito il campione lo-lo.

E la tua testa si tocca e lo-lo. Non farti andare, caro Jones.

Come dire che trascini e lo-lo.

Hai sentito il campione lo-lo.

E la tua testa si tocca e lo-lo.

Quando salgo il ritmo è alto.

Come io cucino nella mia cucina. Corpo dolce come la cipolla e minuti alti.

Eh, eh, eh, eh, eh, eh. Il linguaggio del corpo ti dice di andare.

Quando senti il ​​gbedu ti fanno ballare e kolongo. In tutta la festa andiamo a fletterci e fare jogolo. Spargi il tuo ololo.

Non farti andare, caro Jones.

Come dire che trascini e lo-lo.

Hai sentito il campione lo-lo. E la tua testa si tocca e lo-lo.

Non farti andare, caro Jones.

Come dire che trascini e lo-lo.

Hai sentito il campione lo-lo. E la tua testa si tocca e lo-lo.

-I miei soldi sono grandi, oga ni gbe. -I miei soldi sono grandi, oga ni gbe.

-Benda vino e spargi il posto. -Danzano e sparpagliano il posto.

-I miei soldi sono grandi, oga ni gbe. -I miei soldi sono grandi, oga ni gbe.

-Benda vino e spargi il posto. -Danzano e sparpagliano il posto.

Non farti andare, caro Jones.

Come dire che trascini e lo-lo. Hai sentito il campione lo-lo.

E la tua testa si tocca e lo-lo.

Guarda il video Patoranking - No Jonze

Statistiche del brano:

Ascolti Spotify

Posizioni in classifica Spotify

Posizioni massime

Visualizzazioni YouTube

Posizioni in classifica Apple Music

Shazams Shazam

Posizioni in classifica Shazam